Navigation

ENJOY LOADEDCITY WEEKEND LAUGH | PHOTOS
































STUPID QUESTIONS PEOPLE ASK .

1. You see identical twins, you still dey ask 'na twins be dis'? No bros, na picmix...lol .

2. Nepa brings light and everyone in the neighborhood shouts 'up Nepaaa'! My guy ask me, O boy na light be that? No oh, Na Holy Ghost fire! Lol! .

3. You see person dey vomit, you still dey ask am 'you no well'? Em well, e juz dey practice how to vomit. .

4. You just wake up from sleep person come ask you "you don wake?" No oh, I come buy bread wey I go chop for dream. .

5. You see woman wey born new pikin u ask her "madam u don born? " No ohhhh, she buy am for OLX... .

6. You greet person "good morning ma" ! She ask, my pikin you don wake???? no ohhhh, I dey sleep walk... .

7. My guy ask me "O boy where u dey?" I tell am say i dey bank, nd him ask me "Wat is happening there?" Nah new yam festival.. *LMAO* .

8. My neighbour sees me opening the gates to drive out and asks me, U dey comot? Not at all... I be the new gateman... .

9. I dey watch film… my guy enta come ask me "Guy na film u dey watch? No naa... I dey discuss with Osuofia... . 10.U see me dey chop indomie come dey ask me, O boy, na indomie u dey chop so? No ohhhh... Na fried rubber band mixed with thread. .

Dont Forget To Share

CLICK HERE & LIKE OUR FACEBOOK PAGE
Share on Google Plus

About Milky

This is a short description in the author block about the author. You edit it by entering text in the "Biographical Info" field in the user admin panel.
    Blogger Comment
    Facebook Comment

0 comments:

Post a Comment

We Appreciate You Reading This Post, We Always Like To Hear From You, Please Take A Minute To Share Your Thoughts On The Comments Board Below.